[Lyrics] Limoblaze – Desire ft. Emandiong Download

Limoblaze – Desire ft. Emandiong
 

Desire ft. Emandiong By Limoblaze [Lyrics]


[Intro] Ooh ooh ooh oh oh


Ye yeah

Ahaahhah hmm hmm

Limoblaze oh yuh yuh yuh


[Verse 1] O gbé mi


Lọ sókè, o tí gbemi

And I dey lack nothing, okay me

You dey bless me on a daily

Ah ah ahah

You no wan get the way you tell me no

This thing wey I want, e go harm me o

You save me from myself, you're so intentional with me

And all the people wey dey tell me no

E get a lickle thing wey dem no know

Your grace e go end discussion o, no no no my God

Your command, I no go move till you command

Me I go tey where you command

But I go run if you command


Check Also: [Lyrics] Limoblaze – Desire


[Chorus] Ehh o


Na for Calvary you cover me, ehh o

In my highs and lows, You dey for me

You be my Desire

Na You dey fuel my fire

January to December,

Na you be my sustainer


[Instrumentals]


Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do di


[Verse 2]: E go send-i bembembem


Be like I win-a lotto-o

Jehovah be the motto-o

You never leave me solo, Daddy You know

I go go wherever You go

Can't live without-i Your loving

Without, without you Lord, I know nothing

You're my, You're my, You're my

You're my Redeemer, You're my

You're my, You're my, You're my

Living la vida loca


[Call] Praise da-a Lord o


[Response]: Hallelujah meje-meje


[Call]: Praise da-a Lord o-o


[Response]: Hallelujah meje-meje


[Chorus]: Ehh o


Check Also: [Music] Emandiong – Mon Dieu


Na for Calvary you cover me, ehh o

In my highs and lows, You dey for me

You be my Desire

Na You dey fuel my fire

January to December,

Na you be my sustainer


[Instrumentals] Go


Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do

Do Di do di dodo di da do di


[Verse 3]: Oya, attention


I don come

Make e no be like say, I wan form

Because Baba pay the ransom

I wan siddown play the gangan

And the gangan, break e don come

Na my story, my song

Make e no be like say, I wan form

Because Baba pay the ransom


[Instrumentals]


Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do di

Do Di do di dodo di da do

Do Di do di dodo di da do di


[Chorus]: Ehh o


Na for Calvary you cover me, ehh o

In my highs and lows, You dey for me

You be my Desire

Na You dey fuel my fire

January to December,

Na you be my sustainer


[End]

Post a Comment

0 Comments