[Lyrics] Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi Download

Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi
 

Gold ft. Ada Ehi By Limoblaze [Lyrics]


I don look all around

I no see anything wey go hinder me

Cause the love wey my daddy dey give on daily dey ginger me

Dem wan give me the Dollar (I say no)

Dem wan give me the Pounds oh (I say no)

Dem say make I sign am (I say no)

Papa God, na You I want oh

E be like dem no know say you’re my heart desire

And anything wey concern you, I no go retire

Cause I got something more than gold

Oh, my God is more than gold

You’re the lover of my soul

For this thing is more than gold

Even if na Dollar wey dem give me, e no matter

Even if them pull up with a Benz, I no go enter

I no go leave your side

We go dey till Paradise

Shey you dey feel my vibe

Me I get Eternal Life oh

Even if na Dollar wey dem give me, e no matter

Even if them pull up with a Benz, I no go Enter

I no go leave your side

We go dey till Paradise

Shey you dey feel my vibe

Me I get Eternal Life oh


Check Also: [Music] Limoblaze ft. Ada Ehi – Good God


Put am for inside your Pata

I no care for that your Dollar

Put am for inside your Pata

I no care for that your Dollar

Put am for inside your Pata

I no care for that your Dollar

Space, space, space, space, space

What’s wrong with you?


This my head, my head

E correct, E correct

This my name, E go loud

E go loud oh

Oya take a picture

You and me together

In the nearest future

Make you for remember say

E be everything when I begin no far

I go carry my Jesus, I no go need your car

I got something more than gold

Oh, my God is more than gold

You’re the lover of my soul

Oh this thing is more than gold


Even if na Dollar wey dem give me, e no matter

Even if them pull up with a Benz, I no go enter

I no go leave your side

We go dey till Paradise

Shey you dey feel my vibe

Me I get Eternal Life oh


Put am for inside your Pata

I no care for that your Dollar

Put am for inside your Pata

I no care for that your Dollar

Put am for inside your Pata

I no care for that your Dollar

Space, space, space, space, space

What’s wrong with you?

Post a Comment

0 Comments